Інформація про пісню На цій сторінці ви можете ознайомитися з текстом пісні Joko, виконавця - Timaya.
Дата випуску: 29.11.2023
Мова пісні: Англійська
Joko |
Yo! |
Leggo! |
Timaya! |
Hahaha |
Young D the beat boss |
Shaggy! |
Eh |
I’m that guy wey dey make all the girl dem dey feel fine |
Chillin with my guys all day, everybody feel alright |
'Alright let them know that' |
Anytime I dey around your town the girl ama hug me like skin tight |
'Yeah man' |
No no no |
I’m the girls dem lotto, tell your boyfriend sit down and Joko |
Sit down and Joko |
'Love Lova' |
Tell your boyfriend sit down and Joko |
Leggo |
Unto you my baby |
Unto you my love |
All my girls dem love the way doing it up and down |
Girl, tell me say she like my eh me rollin |
Girl she tell me say, she like the way mi a mi givin thing |
When Mr Lova |
Pull up in adi |
I cup your body |
And call me daddy |
You neva dey there |
Ask anybody |
Hehehehe |
Ask anybody |
Somebody girl wanna take me home |
Three girl feel mi bati ratio |
All over the world everywhere we go |
The girl wanna play like the radio |
Mr Lova Lova all the girlies all the century |
Every documentary a try document me |
Girl afi power so she treat mi |
Whoa |
Wait mi wanna make a entry |
Girl if its not this, if not that come and tell me |
Face ferrari the body dem ma bentley |
How much girl mi have mi afi tell emma plenti |
20 times 20 |
As soon as mi pull up she wan mi |
She say she no care where her man stay |
Becos she wan dey where the gang dey |
And when dey don dey |
They don dey |
As soon as they |
That mean say you do not disturb mi |
You just lost your girl yeah she runaway |
She runaway |
Mi say she runway |
Shawty wanna bend down low |
She wanna burst up a whine for mi |
Shawty wanna be my babymama |
Everywhere mi dey she wan dey with mi |
E bi mi b the guy where dey make dem dey feel fine |
Mi am chillin with with my guys everybody dem alright |
'Alright!' |
Stepping inna ur town all the girls dem a hug mi like skin tight |
Oh no no |
I’m d girl dem lotto, I just bought your girlfriend a condo |
Ehh |
So sitdown and Joko |
Oh ah |
I don’t wanna hear noise |
'Bring in the ladies' |
Unto you my baby eh |
Unto you my love oh ah |
All my girls dem love the way doing it up and down |
Bring am come |
Ohh |
Oh nana |
Leggo |
Bring am |
Bring |
Bring am come to me |
Bring am come to me |
Bring am come to me |
Girl em ma come to mi |
The woman dem ma come to me |
Leggo |
Girl em ma come to me |