Текст пісні Dem Dey - Burna Boy

Dem Dey - Burna Boy
Інформація про пісню На цій сторінці ви можете ознайомитися з текстом пісні Dem Dey , виконавця -Burna Boy
Пісня з альбому: No Sign of Weakness
У жанрі:Африканская музыка
Дата випуску:09.07.2025
Лейбл звукозапису:Atlantic Recording Corporation, Bad Habit, Spaceship
Вікові обмеження: 18+

Виберіть якою мовою перекладати:

Dem Dey
Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey? (No do, no do)
A little investment in clitocurrency
Every bo-bo-body, ya'nu si
Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?
o n gbóná s'owo dem no fit handle me
Odogwu is wise, can't you see? (Can't you see?)
(No do, no do)
Ko de sere ninu gaza (No do, no do)
Wọn a de ma ri shege banza, (No do, no do)
Wọn a de gbó o pansa, pansa (No do, no do)
It's a banger, shokoloko ban—
O da
Thank you for your support
On God, of course
To the people wey just come, on board
You are all, very, very welcome ('Come, 'come)
If you feel say I dey pompous, go to the bridge and jump off
Swallow the river, and if I no deliver
Fuck my woman
(No do, no do)
How many break yet? (No do, no do)
How many shut down? (No do, no do)
Òun ẹni la n gbé (No do, no do)
La n gbé lárugẹ (No do, no do)
No make me suspect (No do, no do)
Ogbeni, stop ṣe be (No do, no do)
All your connect don call me
Ẹnì ba gbe'ge si ma ya ni
Ṣe e ma damo o te ba ri?
Sare, sare o (Sare)
Sare, sare o (Sare)
Jaiye k'aye, oh
Maye ko de kan aiye
(No do, no do, no do, no do)
No do, no do (No do, no do)
No do, no do (No do, no do)
Mo ṣa sọ fún (No do, no do)
If you no get me (No do, no do)
Forget about it (No do, no do)
I no buy Lambo' (No do, no do)
Is that why you are shouting? (No do, no do)
Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?
Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?
Ko de sere ninu gaza
Wọn a de ma ri shege banza
Wọn a de gbó o pansa, pansa
It's a banger, shokoloko ban—
O da
Oloye, oloye
Oloye, oloye
Oloye, oloye
Oloye, oloye

Напишіть, що ви думаєте про текст пісні!

Інші пісні виконавця: